I No Fit Dey Live Lie-Lie Life – Chacha Eke Faani Explain Why She Stop To Dey Use Makeup (video)

Chacha Eke-Faani don yarn us say she don tire to dey live Fake life  ,as that na why she kon decide to go natural.

The mother of three explain say most of those wey look perfect on social media dem no bi real for real life and that she tire for wetin she call  “audio beauty and scam.”

Make Una Watch her video

 

Leave a Reply