Billionaires Dem No Dey Keep Beard – Williams Uchemba

 

Naija actor, Williams Uchemba don take his Instagram Page to yarn say billionaires dem no dey keep beards.

Im Share photo of some popular billionaires dem wey no get beard, dem include himself, Bill Gates, Aliko Dangote,Mark Zuckerberg,

Im yarn dis tori after im shave his beard some days ago untop his role for Toyin Aimakhu new moviem

Make Una read wetin im yarn

“Grow your beards, grow your beards”.. please did you see any hair on any of men’s faces??😡Let me hear one more “grow your beards back”.

“Please leave me I’m practicing how to become a billionaire…I’m not smiling like my other future colleagues because my billions never come yet😎. And just so you know I’m a Billionaire…..in Zimbabwe😂

Leave a Reply