Pastor Baff For Inside Church, Kon Ask Church Members Say Make Dem Drink The Water Wey Im Take Baff  (video)

One video of a pastor wey baff inside church and kon serve his church members the baff water to drink don go viral .

If una watch the video well, una go see the Ghanaian pastor with his boxers dey dip im self for inside one drum wey get plenty water inside the church .

After sometimes , the church members kon dey line up to drink from a cup from the water after the Pastor tell dem say God instruct am to do wetin him do say, anyone wey drinks from his baff water go get more blessings.

The name of the church na  ‘Endtime Church Of Nation’.
Here is the video below;

Leave a Reply