Pastor Laurie Idahosa Don Give Advice To Single Ladies Dem About Marriage

Popular woman pastor, Laurie Idahosa, don take her Twitter handle this afternoon to give out some relationship advice to single ladies.

The mum of three wey marry to Pastor  Feb Idahosa, advise single ladies dem say make dem no marry a man just because im bi Christian but make dem sure say the man values align with their own.

Make Una See her tweet

Leave a Reply