I Sabi ‘Kere Wa’ Pass Yahaya Bello- Dino Melaye (video

Dino Melaye don take swipe at the incumbent governor of im home state, Kogi state, Yahaya Bello.

Melaye dey do canvassing for votes for the November 16th rerun election for Kogi West Senatorial district.

Im yarn dis tori for one of his campaign rallies , say im dey finer and taller than the state governor, and im also dey more educated than him say im ‘sabi ”Kerewa” pass Governor Bello’.

Make Una Watch video of him as im dey speak vernacular .

View this post on Instagram

I sabi Kere wa pass Governor Yahaya Bello" Dino Melaye

A post shared by Lindaikejiblog (@lindaikejiblogofficial) on

Leave a Reply