Dear Ladies, Make Una No Get Discourage By Wetin Court Do Busola – Betty Irabor React 

Publisher, Betty Irabor, don beg ladies dem say make dem no get discourage about the decision of the Abuja court as dem throw out Busola Dakolo rape case against COZA pastor, Biodun Fatoyinbo.

She yarn dis tori for post wey she share on her Instagram page.

Make Una read wetin im yarn

Leave a Reply