Smart Adeyemi Na My Political Wife, I Go Defeat Am Again – Dino Melaye(Video) 

Senator Dino Melaye don boast say im go  defeat Senator Smart Adeyemi again for the re-run election wey INEC go do later this year.

Make Una read wetin im yarn

“Smart Adeyemi is my political wife, I was in APC, I contested against him in PDP, I defeated him. I came to PDP and he went to APC, I defeated him, that is two zero and going back for the third time, it will be hat-trick. I will score the third goal,”

Make Una watch video

Leave a Reply