I Bi Bricklayer Before I Make Am Big For Music – Zlatan

Street pop act, Zlatan don yarn us some of the jobs wey im do before he become super star.

Im Share a photo of his first car which he won from one talent hunt at the age of 19,

Make Una read wetin Zlatan write,


‘before I won this car, I do bricklayer, cut grass for people land to lay foundation, I work for cold-room for ikorodu isawo! 10k per month! I do too many many. But I thank God for my life today’.

Leave a Reply