My Resignation No Get Anything To Do With All The Yawa Dem I Dey Receive Online- Seun Onigbinde

Seun Onigbinde don yarn say im resignation from the Buhari-led administration no get anything to do with All the attack and yawa im bin dey receive online his appointment.

Onigbinde, wey bi the Co-founder of BudgIT, yesterday announce his resignation as the Technical Adviser to the Minister of State for Budget and National Planning, Clem Agba.

Make Una read wetin im

Kindly note that it is not the online anger or rage that made me resign. 90% of the comments I had no chance to read. I believe an atmosphere of mutual trust is critical for whatever I dream of. God bless”.

Leave a Reply