Make Una Forgive Buhari Him No Know Where Im Keep Im Certificate- Lai Mohammed  (video)

Naija Minister of Information and Culture, Lai Mohammed, don beg Naija People to forgive President Buhari untop his certificate for Channels Television Sunrise Daily today September 6.

Make Una see wetin im yarn

 

Leave a Reply