Davido And Chioma Don Get Engaged

Davido and his lover, Chioma Rowland, wey bi 24, don get engaged and don do their introduction ceremony .


The 27-year-old singer take his Instagram page to share photo from the introduction ceremony with family and friends wey attend.

Him caption am ”First of all Introduction”

Davido elder brother too, Adewale Adeleke wey also dey engage don confirm the news as im take im Instagram to congratulate the couple as im yarn say the main wedding go hold in 2020.


”So happy! Love you both @thechefchi @davido official #chivido2020”

club manager, Cubanna Chief Priest don join fans and well wishers them to congratulate  as im yarn say the wedding go be the ”biggest wedding in Africa”
Owerri ANTICIPATE We Are Gonna Have The Biggest N Best Wedding Ever In Africa, Our Sister @thechefchi Is Bringing Home A Young Legend @davidoofficial When Yourba?? Go Dey Marry Igbo?? Na So E Suppose Dey Be, My Darling In-laws The YourbaDemons?? I Go ShutDown SouthEast?? For Una, We Love You Guys ”

Leave a Reply