One COZA Board Member Don Resign

After three weeks wey Pastor Biodun Fatoyinbo, step down as Senior Pastor of the Commonwealth of Zion Assembly (COZA) untop rape matter wey Busola Dakolo wey Timi Dakolo yarn against him, one board member of the Ministry don resign.

For letter wey dem address to Pastor Biodun Fatoyinbo on the 19th July, Obafemi Banigbe yarn say im no dey interested again to be member of the COZA Board of Trustees “with immediate effect say for personal reasons.”

Make Una See copy of letter:

Pastor Banigbe na the first member of the church board to tender public resignation from the ministry.

Leave a Reply