Governor Yahaya Bello Wan Kill Me  – Kogi deputy governor, Simon Achuba

Kogi State Deputy Governor, Simon Achuba, don accuse the state governor, Yahaya Bello, say im don pay hired assassins to kill him.

Achuba yarn the tori today Thursday August 1st when im dey yarn tori people for his official residence for Lokoja, Kogi State capital.

Make Una read wetin im ,

“From all information at my disposal, the governor has mobilised gunmen to attack me. I want the police, SSS, IGP to know that if anything should happen to me, my family and aides, the governor should be held responsible”..

Leave a Reply