2face Dey Hospitalize As Im Dey Very Sick – Annie Idibia

Annie Idibia don confirm say ogbonge Africa legendary musician, Tuface Idibia dey very sick and im dey hospital.

This na days after den name am Nigerian Stock Exchange ‘Good Cause Ambassador’,

She reveal dis tori on her social media page.
Make una read wetin im yarn

Leave a Reply