Policemen Wey Dey Collect Money For Bail No Dey Different From Kidnapper ― Lagos Commissioner of Police, Zubairu Muazu

Lagos state Commissioner of Police, Zubairu Muazu, don yarn say police officers dem wey dey collect money for bail, dem   worse pass kidnappers wey abduct people and dey collect money for their release.

Make Una read wetin im yarn

”I will advise that we stay far away from corruption. It gives us a bad name as it is unprofessional and unethical.

“We have always said bail is free and we mean it. I keep saying it that any policeman who collects money for bail is not different from a kidnapper. The only difference is that everyone knows where you keep the suspects.

“The country is hard and we need people more than they need us. Let us stay far from corruption”

Leave a Reply