Nawa Ooo! Sen. Elisha Abbo Don Collect Icon Award After Im Assault Tori

Senator Elisha Abbo, wey  enter headlines after dem catch am on camera pspim dey beat one nursing mother for s3x toy store, don collect “Icon Award”.

After im Receive the award, Abbo promise say im go use his office to uphold justice and serve humanity.

Leave a Reply