I Don Worth Pass N25m Now – Efe  (video)

Two years after im win the Big Brother Naija Reality Show, Efe don reveal say im don worth more than the N25m wey him take  home as the cash prize.

Im yarn dis tori interview with Yaw on Wazobia FM.

Make Una video from the interview ;

Leave a Reply