The Kin Poverty Wey Dey Naija No Dey Make Me Sleep For Night – VP Yemi Osinbajo

Oga Vice President Yemi Osinbajo don yarn say im no dey sleep for night because of the kin poverty wey dey for Naija .

Im yarn dis tori for dinner and Interactive Session with Faculty Members, Harvard Business School (HBS) for Lagos on Tuesday June 18th.

Make Una read wetin im
“I think what keeps me up at night has to do with extreme poverty. The issue is that the largest number of those who vote for us are the very poor. The promises that government makes to them is that their lives will be better and obviously they are looking at their lives being better in the shortest possible time. I will like to see Nigeria being an industrialised nation in the next 10 years; a very strong middle class and most people living above poverty line.”

Leave a Reply