Talk-talk journalist, Kemi Olunloyo don para as she warn actress, Iyabo Ojo for the last time say make she no call her “Aunty Kem Kem” say her name na Dr Kemi Olunloyo.
Kemi Olunloyo also yarnysay “Iya Naira” as nickname dey okay.
Make Una read wetin im yarn :
“Absolutely STOP it! When it comes to my name. I am very formal. Learn to address people properly #IyaNaira is an acceptable nickname given to me. @iyaboojofespris STOP this nonsense. I am 15 years older than you. This is my last WARNING�”