I Wan Make Una Dey Call Me First Lady Now -Aisha Buhari

Oga Presido wife , Aisha Buhari, don yarn dis tori say Naija  can fit now address her as first lady.

Una remember when her husband start office for im first term for 2015, Mrs Buhari release statement say she no want make People address her as first lady but as wife of the President.

Ebii lik say She don change her mind now.

Make Una read wetin im yarn
“When my husband was newly elected, I personally chose to be called the wife of the President. But, I realised that it causes confusion from the state as to whether the wives of state governors are to be addressed as the first ladies or wives of the governors. So, forgive me for confusing you from the beginning, but now I chose to be called the first lady,”

Leave a Reply