I No Born Triplet O-Yinka Ayefele Don Open Im Mouth Talk

Popular Singer, Yinka Ayefele, don deny the media report wey dey waka about say im jus welcome set of triplet pikin dem.

Tori don dey waka online since yesterday say the singer and his wife don born set of triplet pikin dem for Obodo Oyinbo  US.


Plenty media house don share the photo for top wey dem claim say na one of the singer  triplet.

Make Una read wetin im yarn

Leave a Reply