COZA pastor, Biodun Fatoyinbo, don deny the rape tori wey Busola Dakolo weywbi Timi Dakolo Wife yarn against am dis morning.
Im yarn dis tori for statement wey he release this evening,
Make Una Read the full statement…

Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.