Timi Dakolo Don Reply Christians Dem Wey Dey Attack Him About Wetin Im Yarn About Wetin A Pastor  Dey Do Im Church Members Dem

Singer Timi Dakolo don react to the Yabbis im don receive from Christians dem after his first post on Instagram where he don accuse one Naija Pastor saysim sexually dey abuse his female members dem .

Make Una read wetin im yarn

”Touch not my annointed and do my prophet no harm”
Christians have been accustomed to say immediately a clergyman is accused of wrongdoing, is what many of the clergymen have used to scam their members.”

Leave a Reply