Juliet Ibrahim Don Fire Tonto Dikeh After  She Call Her Out For Instagram

Ghanaian actress, Juliet Ibrahim don fire Tonto Dikeh back after she call her out on Instagram.


Tonto Dikeh take her instagram page to threaten some entertainers dem like IK Ogbonna, Tuface Idibia, Annie Idibia, Eniola, Praise, Toyin and Juju, as she dey warn them to stop to dey do Begi-Begi from her new boyfriend.

Make Una read wetin Juliet Ibrahim Yarn : ‘They need to speak about me to get attention because if they spoke about themselves, no one would care’ .

Leave a Reply