If Your Woman Give You Money To Pay Im Bride Price Like The Way Me I Do, You No Bi  Husband Na Wife You Bi – Afia Schwarzenegger 

Popular Ghanaian media personality, Afia Schwarzenegger don take im Instagram to share this fine photo of herself and drop message for some men dem wey dey collect money from women to pay their bride price.


Make una read wetin im yarn :

‘Dear Men, If your woman gives you money to pay her bride price like I did…You are NOT her husband but her wife!!!! Stop looking for respect where u can’t find it. Good day!!!!

 

Leave a Reply