Some Yoruba Actors Dem Don Go Visit Baba Suwe For Im House After Dem Hear Say Im Sick

Some Yourba actors dem, people like Kunle Afod, Sanyeri, Adekola Tijani and others go visit Ogbonge popular jingo moive comedian, Baba Suwe after news wey dey everywhere say im sick.

Dem go visit am for his Ikorodu house in Lagos.

Make Una read wetin Kunle Afod and yarn, ‘visiting Baba Suwe yesterday was joy for me. Thank God he’s still alive, he was happy to see us. Cracked some jokes and all I see in him was hope for survival and be strong again. I pray to God to give him good health and bring him back fully to active time’.

Leave a Reply