Atiku Don Beat Buhari For inside Aso Rock

PDP Presidential candidate, Atiku Abubakar, don defeat president Buhari for the presidential election wey dem do for one of the polling units wey dey inside the presidential villa.

Atiku get total of 84 vote to beat oga Presido Buhari wey get total of 73 votes.

Leave a Reply