Why Una No Kukuma Appoint One Of Buhari Pikin As INEC Chairman?- Fayose React Untop Amina Zakari’s Appointment As 2019 Collation Center Chairperson

The Before-before Ekiti state governor don tweet this tori untop the appointment of Amina Zakari wey be oga Presido Buhari neice, as the chairperson of the 2019 presidential election collation center committee.

Leave a Reply