Since The Time Wey Mi And My Wife Marry, She no Dey Allow Sisi Dem Dey Come Near  Me – Oritsefemi

Obonge popular jingo Singer Oritsefemi, don yarn say since 2017, him wife, Nabilla, don stop am, say make  him no dey close to females.

Im yarn dis tori for inerview with Punch, Oritsefemi

“There are certain things I cannot do again because I am married. I respect my wife a lot. Though I still hang out with my male friends, I cannot do that with ladies any longer. My wife does not even allow ladies come near me. She makes it clear to them that I am her husband and they should stay away.”

Leave a Reply