ATIKU DON SIGN PEACE ACCORD, HE CHALLENGE BUHARI MAKE IM TOO SIGN ELECTORAL BILL

D Presido in waiting Alhaji Atiku don trow challenge to d presido on his way out, say if im no get skeleton for im cardboard make im sign d Electoral Bill wey d house don pass to him since five month ago.

Wey dey fear to sign, as im don sign d Peace Accord make Buhari too take bold mind sign d Bill now. Atiku yan say fear dey catch Buhari and all d APC pepple bcos d Bill no go favour dem.

Leave a Reply