MAKE GOVT NO HALA IF CITIZEN DEY VAMOUS TO ANODA COUNTRY-Emir Sanusi

D Emir of Kano and befor-befor Central Bank of Nigeria (CBN) Alhaji Lamido Sanusi don yan govt as job no dey for country na so pepple go dey find there level to anoda county for green pasture.

E talk say d youth of today no get time for suffering and smiling, as many many youth wey don graduate dey waka d street no job. So, if any opportunity come for dem to migrate dem go do so. D Emir dey advice d Buhari govt to kip d youth busy, as in d idle hand na im b devil workshop.

Make Una read wetin im yarn

“Instead of complaining about people running around the Sahara and trying to go to Europe, how many solar panel can we put in Sahara and generate energy and help small scale industries, who is talking about that?

“This country, Nigeria has a population of about 200 million, half of whom are under 20, if we don’t create economies for them, they are going somewhere.

“The richest man in Africa is from Nigeria and Nigeria is the poverty capital of the world, that is contradiction, that is typical of the world we have created.”

Leave a Reply