Naija popular jingo bad boy actor , Jimi Iyke don confess say im don kiss more than 200 actress dem wen im dey for different movie sets, dis na tori wey we gather for Vanguard.
Make Una read wetin im yarn
“I have once kissed them on set, and so, when I walked into the room where two of them were with their boy friends, I kissed them one after the other and their boyfriends were mad at me. I have also kissed over 200 actresses on set and nobody is talking about it,”