Who I Bi To Dey Yarn After Jagaban – Governor Ambode

Despite the political beef between Lagos State Governor, Akinwunmi Ambode and APC leader, Bola Tinubu, the two meet each other today for the book launch of Zenith Bank boss, Jim Ovia.

Ambode kon yarn dis tori after the National Leader of the All Progressives Congress, Bola Tinubu Don address the audience and dem invite Ambode, say make im come speak

Make una read wetin im yarn : “Actually, I didn’t prepare to come and say anything here… And who am I to speak after the Jagaban has spoken?”

Leave a Reply