No Naija President Fit Succeed Without Ndigbo– Attahiru Bafarawa

Attahiru Bafarawa wey bi Peoples Democratic Party (PDP) Presidential aspirant, don yarn say nobody fit rule Naija without the education and business of Ndi Igbo dem.

Make una read wetin im yarn
“Ndi Igbo are partners in Nigeria unity, cohesion and political stability; nobody can govern the country without Ndi Igbo,’’.

“I will carry everybody along politically in building a virile, united and prosperous Nigeria. This is my bond to Nigeria and Nigerians,’’

Leave a Reply