Any Pastor Wey Say Give Me Money God Go Multiply Am, Na thief – Naija Pastor, Abel Damina Don Yarn

Pastor Abel Damina, don yarn dis tori say any pastor that tell him members dem say make dem bring money so that God fit multply na thief.

Make una read wetin im yarn
”Any preacher who says give me money, God would multiply it is a thief”
Watch the video below

https://www.instagram.com/p/BnBzrmmH7db/

Leave a Reply