Make Una See Reply Wey Adesua Etomi Give Person Wey Yabbis Her Say She Never Get Belle

Naija ogbonge Popular Jingo actress, Adesua Etomi-Wellington, wey bi wife to popular jingo R&B singer, Banky W, don enter hands of fans dem wey no fit mind dre business .

She take her Instagram page to post video of herself as she dey dance , and one of her followers @e_7566 con write say she bi fake and yabbis her untop say she never get belle.
Make una read wetin im yarn

Leave a Reply