Naija Singer Paul Play Dairo Don React To The Anybody Wey No Pay Tithe No Go Make Heaven Matta

Ogbonge popular jingo Naija singer, Paul Play Dairo, don join the people wey don react to the comment wey the general overseer of the Redeemed Christian Church of God RCCGPastor E.A Adeboye, yarn say the people wey no dey pay tithe no go make heaven.

Make una see wtin im yarn for facebook:

‘Not paying TITHE has moved from being BROKE to not making HEAVEN sorry e Dey inside bible Or Lost books? Where dem write am?.’

Veteran singer Paul Play Dairo reacts to Pastor Adeboye saying people who don

for all of una wey una miss the video, where Pastor Adeboye talk am, make una watch here.

Leave a Reply