Peace Corps Members Dem Don Hold Prayer Meeting After Buhari No Gree Sign The Bill

Last week, Oga Presido Buhari no gree sign the bill for Peace Corps.

 

Naso members of the Osun State Peace Corps dem wey dey still hope say miracle fit happen and oga presido fit change im mind and sign the bill, come hold prayer session wey dem tag “God Can Still Do It”.

Photos:?Peace Corps members hold?prayer session days after President Buhari refused to sign their bill into law

Photos:?Peace Corps members hold?prayer session days after President Buhari refused to sign their bill into law

Leave a Reply