Omawunmi And Waje Don Confess Say Dem Stil Dey Wear Okrika

Naija Singer MC Galaxy post question for him Instagram page to dey ask im followers dem if dem dey buy okrika wear.

Naso two ogbonge Popular Jingo singers dem, Omawumi and Waje com commentary for the post say dem dey wear

Leave a Reply