We Must To Kill All The Snake Wey Dey Swallow Our Money Before Dem Kill Us- Atiku Abubakar

Before-before Vice Presido of Naija Alhaji Atiku Abubakar don give speech for the 2017 Silverbird Man Of The Year Awards where im talk about the ‘snake’ wey dey swallow our money for Naija.

Make una read wetin im yarn

‘we have to kill the snake of corruption that swallows our commonwealth meant to lift our people out of poverty. Whether the snake is in a JAMB office or anyother government office, we must kill it befoe it kills us’.

Leave a Reply