Build House First Before You Take Money Dey Buy Designer Clothes Dem- Reno Omokri

Reno Omokri wey bi the Before-before presidential talk-talk person for Naija wey also don become Pastor now for obodo oyinbo United States of America, don share post wey dey motivate youths dem wey dey designer clothes before  dem start to dey design their own house.

Make una read wetin im yarn
 “If you buy designer clothes before you have designed and built your own house, what you are doing in essence is designing your own poverty. Designer clothes have very little second hand value, but a house has first, second, third, fourth and even fifth hand value #RenosNuggets” 

Leave a Reply