Una Dey Mis-Interpret The Message Of God,I No Say I Wan Run For President For 2019 O- Pastor Tunde Bakare

Pastor Tunde Bakare wey bi pastor for Latter Rain don deny the tori wey dey wakaabout say im bi wan run for Naija presidential seat  for 2019.
Make una read im rweets

Leave a Reply