Scammers Dem Don Get Temi Otedola

Temi Otedola wey bi d pikin of Femi Otedola wey bi popular jingo ogbonge billionaire, don go im twitter page to yarn say person don use im card dey buy things for internet wey she bin dey sleep,say com don hang for where she dey as she no fit use d card for where she dey.

 

Leave a Reply