Ronaldino Don Retire From Im Professional Football

 Roberto Assis, wey bi the brother to the player Ronaldino, don officially confirm say the player don put end to im playing career at the age of 37.
Say  Ronaldinho retirement go dey mark with event wey go follow the 2018 World Cup for Russia.
Make una read wetin Assis yarn
“He’s quit football, it’s over,”
 “Let’s now do something nice [his farewell], big as it should be, after the Russia World Cup, maybe in August.
“We’ll do some events now around Brazil, Europe and Asia. Of course, we’re also arranging something with the Brazil national team as well.”

Leave a Reply