Olamide Baddo Don Become orphan as Im Mama Too Don Die

Ogbonge popular jingo wey also bi the CEO of YBNL don lose im Mama today January 30th wey also bi the 3rd birthday of im sonc, Batifeori Maximiliano Adedeji.

 

Im share dis tori for im Instagram handle.

make una read wetin im yarn: “����� Orisa bi iya o si �����”

See Photo Below:

We go share una more update as we get more information….

Leave a Reply