Harrysong Don Buy Imself Tear Rubber Mercedes Benz

Naija singer Harrysong don buy himself cha-cha tear rubber bulletproof Mercedes SE350 to celebrate im new year.

Harrysong buys himself a brand new bulletproof Mercedes Benz (Video)

Im take im Instagram page to show off im new baby wey worth millions of naira.

Make una read wetin im yarn

‘I told y’all it’s goina be a blessed 2018 yea ?. Welcome my nu baby =Mercedes SE350 =bullet proof ;; am grateful = now I can,happy New year world.’

https://www.instagram.com/p/BdqEEO2gpgU/

Leave a Reply