Okon Lagos Wife Don Born

Ogbonge Popular Jingo Naija comedy actor, Ime Bishop Umoh wey una sabi am as ‘Okon Lagos’ and im wife, Idara Bishop don welcome their second pikin, weu bi girl.

Im take im Instagram page to announce tori
Make una read wetin im yarn

“God has seen through the successful addition to #okonrepublic a baby girl. Proud to Father this cutie #Juanita now has a tag teammate for giving me “sweet trouble”. Thank you to my lovely wife @idarabishop Love u boo. I’m happy. I’m very happy. I’m very, very happy #happyfather #okonlagos #okonrepublic #iyammi #okonrepublic”

Leave a Reply