Femi Falana Wan Sue Federal Government Untop Say Im Break Im Leg For Accident

Femi Falana wey bi human right lawyer don yarn say im go take Federal government to court after im break im leg for accident as im dey go work.

Im yarn dis tori for National Stakeholders Summit for Whistleblowing today,fpr Abuja .

Make una read wetin im yarn

“I am sure you saw me limping and using a walking stick when I was coming in. It is because I fell into a manhole while walking to my office on Shehu Shagari Way. I broke my leg and I am even wearing Plaster of Paris and I was even hospitalized. So, I won’t like the ordinary Nigerian leave it to God. I have decided that tomorrow I will sue the Federal Government.

Leave a Reply