Wetin Bi Monkeypox?

Tori from WHO, don yarn say Monkeypox na one kind virus wey no dey very common and e be zoonosis – dat one be say na from animal wey de bush dem people dem dey catch monkeypox.

E get symptom wey resemble smallpox but e no dey as serious.

Other Things Wey Una Suppose Know About Dis Monkeypox:

  • E dey happen for hard to reach parts for Central and West Africa.
  • Di virus dey very serious for human beings.
  • Just as animal fit pass am to human being, na so human being sef fit spread am by human-to-human transmission.
  • E no get cure and e no get vaccine.

Leave a Reply