The Deceive Wey You Deceive Ilorin People Don Do, Saraki Must To Bi Recall- Kwara Group

Kwara Central people dem for Kwara state don begin dey plan say make Senate oga Bukola Saraki return go house.

“Kwara Must Change” group dem don post poster for everywhere as dem dey call for recall of Saraki.

 

Leave a Reply